National

Rivers Governor Fubara Reset Im Cabinet

todayFebruary 13, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Rivers State Govo, Siminalayi Fubara, don dissolve him whole cabinet for Port Harcourt.

Dis mata dey sup, days afta im meet President Bola Tinubu and FCT Minister, Nyesom Wike, for Abuja to yarn about Rivers political settlement.

Simi tell all Commissioners and Special Advisers make dem hand over dia work to senior civil servants for dia ministries.

Governor Fubara sha thank all di officials wey dey go for dia “big contributions” and wish dem beta future.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app