Rivers State

6 Results / Page 1 of 1

Background

Politics

Amaechi Say E Pay Pregnant Women N10,000 for Antenatal

By: Mariam Ajayi ADC presidential running mate, Rotimi Amaechi, don reveal say as Rivers State gorfnor, hin dey give pregnant women N10,000 each for antenatal care to help reduce maternal and child deaths. Amaechi make dis disclosure while explaining say Rivers State rank second for maternal-child mortality during hin time as governor from 2007 to 2015. hin say di payment na part of measures wey hin administration introduce to encourage […]

todayAugust 26, 2026 13

OBODO NAIJA

Shettima Rake Say Tinubu Gornment Working Show for evry naija Communty

By: Mariam Ajayi Wi oga Vice Presido, Kashim Shettima again don wide chest dey spread say  development opportunity dey tuch all communities for obodo Nigeria.   Shettima fry dis mata  on Thursday for Rivers State when he commission di 33.5-kilometre Elele-Umudioga-Egbeda-Ubimini-Akpabu-Ikiri-Omoku dual carriageway on behalf of President Tinubu.   Shettima say projects like dis dey part of Tinubu Renewed Hope Agenda to improve security, welfare and economic opportunities across di […]

todayAugust 21, 2026 10

Politics

Former Fubara Ally Join Wike Coalition, Say Na Governor Tell Dem Make Peace Reign

By Oluwatosin Ibrahim Former Obio/Akpor caretaker chairman, Chijioke Ihunwo, on Thursday  for one TV programme say im don join di Rainbow Coalition linked to FCT Minister Nyesom Wike because Governor Siminalayi Fubara call for peace in Rivers State. Ihunwo insist say im no betray Fubara, saying im only dey follow di governor's instruction make everybody embrace peace and move di state forward. Di former Fubara supporter explain say anybody wey […]

todayAugust 7, 2026 12

OBODO NAIJA

Navy Burst Illegal Refining Sites, Recover 85,000 Litres of Stolen Crude

By: Esther Daniel Di Nigerian Navy don burst two illegal refining sites and recover over 85,000 litres of suspected stolen crude oil for Ogba-Egbema-Ndoni, Rivers State, during Operation Delta Sentinel. Navy Director of Information, Captain Abiodun Folorunsho, tok dis on Thursday, say di operation stop another illegal refining network wey criminals bin try reactivate. According to am, di discovery happen few days after another similar raid for di same area, […]

todayAugust 6, 2026 11

Obodo Niger

Wike Hail Fubara As E Pull Out From 2027 Governor Race

By: Esther Ayoola Di FCT Minister, Nyesom Wike, don finally open secrete way Rivers State Governor, Siminalayi Fubara, pull out from di 2027 governorship race, say na based on di peace agreement. Wike yarn dis one on Monday to journalists afta he look how work dey go for some infrastructure projects inside Abuja. He explain say dis change follow di understanding structure matrix inside di peace tuk inside Rivers State. […]

todayMay 26, 2026 19

National

Rivers Governor Fubara Reset Im Cabinet

By: Esther Ayoola Rivers State Govo, Siminalayi Fubara, don dissolve him whole cabinet for Port Harcourt. Dis mata dey sup, days afta im meet President Bola Tinubu and FCT Minister, Nyesom Wike, for Abuja to yarn about Rivers political settlement. Simi tell all Commissioners and Special Advisers make dem hand over dia work to senior civil servants for dia ministries. Governor Fubara sha thank all di officials wey dey go […]

todayFebruary 13, 2026 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds