Lagos

Sanwo-Olu Clear Area For Investors Say Make Dem Con Invest

todayDecember 9, 2025 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu don  turn loyal governor, dey hail both local and foreign investors say,  make dem con invest for lagos.

Di governor yarn dis one on Tuesday when him commission one Ogbege logistic company for Alaro City inside Lekki Free Zone, a mega warehouse and trading hub.

Sanwo-Olu talk say di new project na big boost to Nigeria logistics and supply chain system and e show how Lagos dey transform into solid investment land.

He add say, di state don clear road, set structure and dey ready to host anybody wey wan put money where development dey happen.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app