Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Baba govo, Babajide Sanwo-Olu, don clear clear mata wey concern Lagos for 2026 say make Lagos residents nor worry demselves too much dat, 2026 go sengemege, say goment dey plan big projects for transport, agriculture, health, energy, environment and infrastructure.
E tuk dis one on Sunday for di 26th Lagos State Annual Thanksgiving Service wey shelle for Tafawa Balewa Square, Lagos Island.
Baba Sanwo Olu, say im goment go complete and commission all ongoing projects across di state dis year, as dem dey put eyes for beta joinbodi development.
Written by: News Author
Lagos Development Urban Development Lagos
todayJanuary 15, 2026 5 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025