Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Oga govo of Lagos state, Babajide Sanwo Olu don go back see di extent of damage for di Great Nigeria Insurance (GNI) building on Lagos Island for Balogun market wey burn last wee.
Oga govo say so far na 8 pipo dem don confamate dead for di ugly marra.
Visiting di site on Friday 2 January, 2026, di govo give a total breakdown of wetin relly hapun for di site.
Written by: News Editor 1
LAGOS BUILDING COLLAPSE Lagos GNI building fire Sanwo-Olu news
todayJanuary 14, 2026 3 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025