Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Senate Minority Caucus on Thursday tuk say Senate no ever reject electronic transmission of election results before dem pass di Electoral Act (Amendment) Bill, contrary to wetin some media report.
Say confusion gadimma afta news spread on Wednesday, dey claim say senators reject electronic transmission and 10-year ban for vote buyers and other election offenders.
Now, di Senate caucus pipo don clear di air, say di report dey misleading, and nor reflect wetin really happen for Senate.
Written by: News Author
Election Technology Electronic Result Transmission Nigerian Senate Senate Minority Caucus
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025