Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Human rights lawyer, Femi Falana (SAN), say Lagos State Gornment plan to bring back di monthly environmental sanitation wey go stop people movement for three hours on last Saturday of every month nor make brain at all.
Inside news statement on Sunday, Falana say dis plan go cost Lagos wetin nor good and dat na military days doings be dat, an e no suppose dey for democratic society.
According to Falana, Lagos gornment don already put N236bn for 2026 budget for environment, wey cover waste management and sanitation, so to stop pipo movement nor make sense.
Written by: News Author
Falana vs FG Nigeria Femi Falana lawsuit Monthly sanitation levy controversy Nigeria government legal challenge
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026