By: Yusuf Abuh
Troops of Operation Hadin Kai don go kpai plenty ISWAP terrorists after dem stop one attack for Cross Kauwa, Kukawa Local Government Area of Borno State.
Military tuk say among di pipo wey die na one ISWAP cameraman, and diam idea tools.
According to Acting Military Information Officer, Mohammed Goni, di terrorists try attack di troops position around 10:20 p.m. on July 11, but soldiers resist dem and show dem beta workings sya power pass power.
Di military say di operation na another big success for di fight against terrorism for North-East Nigeria.