Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
South Africa say dem don wash hand comot DR Congo mata say dem dey remove dia soldiers wey dey for UN peacekeeping mission for Democratic Republic of Congo (MONUSCO) afta almost 30 years.
President Cyril Ramaphosa nai dey yarn dis one give UN Secretary-General Antonio Guterres.
U sabi say, South Africa na one of di top 10 countries wey dey give troops to MONUSCO, with over 700 soldiers.
Oga Ramaphosa say, dem don too use South African army resources, say 27 years, na so UN dey use dem and dat time don reach for dem to comot from DR Congo.
Written by: News Author
Soldiers Recall South Africa Defense Forces South Africa Military UN Peacekeeping Congo
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025