south west

Stage Collapse For Inside Osun State as Adeleke Dey Do Rally

todayJune 11, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

For Inside Osun State, fear gbab everybody on Wednesday, as di stage wey Osun State Govo, Ademola Adeleke and other big men dem dey use for rally burst enter ground for Ijebu Jesa.

Dis particular gbege dey for inside 30 seconds video wey tori pipo collobi during di rally.

Inside di video, musicians still dey perform for stage when di MC wan announce di next thing for programme before we know wetin happen, di stage just collapse without warning.

According to di Deputy tuktuk person to di govo, Oladele Bamiji, tuk say di event still continue and nobody wunjury at all.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

south west

City Boy Movement Oga Olufemi Onireti Do Medical Giveaway Oyo Community

By : Jolayemi Olajide Oga Director for City Boy Movement inside Oyo State, Olufemi Onireti, don distribute ogbonge medical equipment and drugs give Esinele community for Oriire Local Government Area on Tuesday. Onireti wire dis beta donation during one solidarity visit to help di pipo afta bad boys go kidnap […]

todayJune 10, 2026 5


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds