Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By Ebi Oboko
Unto updates for AFCON, Nigeria super eagles go face Mozambique for round of 16 of the 2025 Africa Cup of Nations after group stage end on Wednesday.
Super Eagles get their knockout opponent after final matches for Groups E and F round up the first stage of the tournament.
Algeria top Group E with full points after dem beat Equatorial Guinea 3–1, while Burkina Faso finish second after 2–0 win over Sudan.
For Group F, Ivory Coast come back from two goals down beat Gabon 3–2, as Cameroon beat Mozambique 2–1 to confirm Mozambique as third-placed team.
Written by: News Editor 1
AFCON Round of 16 Nigeria Nigeria football team news Nigeria vs Mozambique preview Super Eagles AFCON 2026 Super Eagles AFCON match Super Eagles latest news Super Eagles match Monday
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025