Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Super Eagles forward Ademola Lookman sef make di best players list for group stage of 2025 AFCON, and na di only Nigerian wey dey di team.
CAF pick lookman as one of three midfielders alongside Morocco own Brahim Diaz and Cameroon own Carlos Baleba.
Lookman score two goals and give two assists for only two matches, including di match-winning goal against Tanzania.
Meanwhile, Nigeria coach Eric Chelle self get recognition as di best coach afta three rounds.
Written by: News Editor 1
Ademola Lookman CAF Best XI African football news CAF Awards 2025 eric chelle Nigeria football updates Nigeria vs Mozambique Super Eagles news
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025