Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Super Falcons Striker Esther Okoronkwo don spoil area with Christmas gift, show love, surprise people for Abia State with cash gifts.
Na for one video wey she post for Instagram on Christmas Day, na a aproko pipo go gbab say, Esther dey share money give drivers, traders, shoppers and people wey dey road for Umuahia.
Di Abia-born footballer, wey dey play for AFC Toronto for Canada, say each person collect bundle of ₦200,000.
Written by: News Editor 1
₦200k cash gift Esther Okoronkwo SUPER FALCONS
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025