SUPER FALCONS

23 Results / Page 1 of 3

Background

Sports

NFF Appoint Eguavoen and Danjuma To Coach Di Falcons

By: Adekunle Damilola Nor be small shocky shocky for Naija football space, like dis na NFF give senior man, former Super Eagles coach, Augustine Eguavoen AKA Cerezo, say make im go role with di babes as interim coach of di  Super Falcons so dat dem go focus on  dia 2028 Olympic Games qualifiers. Say na Cerezo go train di senior girls as dem dey prepare to face Comoros for di […]

todaySeptember 9, 2026 11

Sports

PSG Reject Man City Bid For Super Falcons Star Echegini

By: Mariam Ajayi Paris Saint-Germain don reject several offers from Manchester City for Super Falcons midfielder Jennifer Echegini, as di French club no wan sell di Nigerian star. PSG see Echegini as important player, despite say na only one year remain for her contract. Di 25-year-old midfielder join PSG two years ago after one season with Juventus and she play key role for Nigeria WAFCON triumph. Echegini score di winning […]

todaySeptember 2, 2026 12

Sports

Ajibade Beg Super Falcons To Prepare Better After WAFCON Defeat

By: Kofoworola Olayinka Super Falcon captain Rasheedat Ajibade say Nigeria must prepare better after losing 2-1 to South Africa for WAFCON. She say di team must stop complacency because women football for Africa don become more competitive. Ajibade say players must reflect, improve and demand more from themselves. Nigeria had earlier lost 1-0 to Cameroon, missing di WAFCON semi-finals for di first time.

todayAugust 14, 2026 18

Sports

Super Falcon Lose World Cup Ticket To South Africa

By: Kofoworola Olayinka Super Falcon don lose 2-1 to South Africa on Thursday for WAFCON play-off in Morocco, ending Nigeria hope of reaching 2027 Women’s World Cup. Nigeria had already miss qualification after dem lose to Cameroon for quarter-final on Sunday. Di defeat also end Falcon record of reaching at least semi-final for every WAFCON. The loss mean Nigeria go miss the Women’s World Cup for di first time since […]

todayAugust 14, 2026 18

Sports

Super Falcons Falll Hand Miss World Cup 2027

By: Yusuf Abuh Super Falcons don finally fall hand oh lose 2-1 to South Africa for WAFCON play-off match for Morocco, and dem go miss di 2027 Women’s World Cup for Brazil. Di defeat mean say Nigeria, wey don play for every Women’s World Cup since di tournament start, go miss di competition for di first time. Thembi Kgatlana and Refiloe Jane score naim for South Africa before Christy Ucheibe […]

todayAugust 14, 2026 18

Sports

Stakeholders Blame Poor Preparation For Nigeria Football Wahala

By: Olabisi Olatunji Football stakeholders for Abuja blame poor preparation and weak football system for Super Falcons’ 1-0 loss to Cameroon and Flying Eagles’ 4-1 defeat to Burkina Faso. Dem talk on Tuesday say di results show say Nigeria teams no dey prepare well enough before big competitions. Football adviser Abimbola Samuel say some Super Falcons players join di team just two or three days before WAFCON and warn say […]

todayAugust 11, 2026 13

Sports

Super Falcons Scatter Egypt 6-2, Enter WAFCON Quarter-Final with Style

By: Esther Daniel Nigeria Super Falcons don beat Egypt 6-2 for Tuesday night match for Casablanca, Morocco, secure dia place for di quarter-final of di 2026 Women Africa Cup of Nations after dem must win to qualify. Asisat Oshoala open di scoring for 21st minute through penalty after VAR confirm handball, before Gift Monday add di second goal for first-half injury time. Egypt manage score one penalty before halftime through […]

todayAugust 6, 2026 23

Sports

Super Falcons Fit Top Group C If Dem Beat Egypt

By: Esther Daniel Super Falcons go battle Egypt on Wednesday night for Rabat as dem chase victory and chance to finish top of Group C for 2026 Women Africa Cup of Nations. Nigeria need beat Egypt while Zambia defeat Malawi for all three teams to end di group stage with six points each. If dat happen, CAF tie-break rules go decide who go finish first and second for di group. […]

todayAugust 5, 2026 14

Sports

We Ready Die for Pitch, Ajibade for Egypt Game

By: Yusuf Abuh Super Falcons captain Rasheedat Ajibade tok say Nigeria players dey enter dia last group game with beta peper body for di WAFCON after dem beat Zambia and lose 3-2 to Malawi. Ajibade make di statement after Nigeria beat Zambia 1-0 for Morocco to keep dia title defence alive.   Skippo, say if Egypt, nor take dia time, dem nor go see body go house, cause na dis […]

todayAugust 5, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds