Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Supreme Court don back President power to declare state of emergency for any state to stop law and order breakdown or total wahala.
Di apex court decide six-to-one say during emergency, President fit suspend elected officials, but di suspension gats dey within small limited time.
Lead judgment by Justice Mohammed Idris yarn say Section 305 of di Constitution give President power to use special measures to restore calm when emergency rule dey.
Di ruling clear say President get authority to act fast during crises, but dem still gats balance am with law.
Written by: News Editor 1
emergency declaration usa president emergency rule supreme court emergency power us supreme court news
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025