2026 budget

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

Ghost Agency Budget Mata Strolls Enter National Assembly

By: Esther Daniel Speaker of House of Representatives, Tajudeen Abbas, go today launch one special committee to investigate how dem take put N1.32 billion for Presidential Foreign Investment Promotion Council inside 2026 budget, even though di agency never dey legally. Di committee, wey Honourable Yusuf Gagdi dey lead, go hold public hearing for National Assembly Complex for Abuja. U sabi say, diĀ  investigation start after police arrest Adeyemi Adeniyi, wey […]

todayJuly 20, 2026 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds