OBODO NAIJA

Benjamin Kalu Office Deny N1bn Church Instrument Budget Tori

todayJuly 22, 2026 15

Background
share close

By: Esther Daniel

Nor be small tin, na everyday money dey vanish, like dis Office of Deputy Speaker of House of Representatives, Benjamin Kalu, don deny report, which be say dem N1 billion for 2026 budget for music instrument, say na fat lie.

For statement wey Chief Press Secreto Levinus Nwabughiogu release on Wednesday, di office tok say di report na anyhow, yamayam tuk.

According to di statement, di actual allocation na N780 million after VAT and oda tax deductions, and di money go fund youth re-orientation and social support programme through faith-based organisations for Bende.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds