2027 presidential election Nigeria

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

INEC Fix New 2027 Election Dates, President Election Go Be Jan 16

By: Esther Ayoola Di Independent National Electoral Commission (INEC) don announce say Naija go hold new elections by January, 2027. INEC National Commissioner, Mohammed Haruna, tuk dis one for Abuja on Thursday. Dem don fix Presidential and National Assembly elections for Saturday, January 16, 2027, and Governorship plus State Assembly elections for Saturday, February 6, 2027. Haruna say dem change di dates because of wetin di new Electoral Act, 2026 […]

todayFebruary 27, 2026 4

National

NASS Cut Break Short To Shift 2027 Presidential Election Date

By: Esther Ayoola National Assembly say dem wan cut short dia break and resume plenary on Tuesday, February 17, 2026, by 11am, dat important tuks dey to tuk for di 2027 election matas. Say, like dis Clerk to di National Assembly, Kamoru Ogunlana, don wire bulk SMS to all  senators and House of Representatives members make dem adjust dia timetable because of  di meeting on Tuesday. Konfam news Sources inside […]

todayFebruary 16, 2026 3

National

Dele Momodu: Atiku No Go Step Down For Obi For 2027

By: Rilwan Agbomeji One Former presidential candidate and Atiku Abubakar close friend, Dele Momodu, don clear marra, say Atiku no go withdraw from 2027 presidential race to support Peter Obi. Momodu talk dis one  on Thursday while e dey react to political talk for Nigeria, say Atiku join ADC for November 2025 afta e comot from PDP so e fit secure party ticket for 2027 election. According to am, Atiku […]

todayJanuary 8, 2026 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app