Makinde No Get Weight for 2027 Race – Bwala
By: Esther Daniel Daniel Bwala, Special Adviser to oga Bola Tinubu on Policy Communication, don tok say Oyo State Govor Seyi Makinde and AAC presidential candidate Omoyele Sowore no get strong political weight ahead of 2027 election. For TV siddon tuk, Bwala tok say all di political calculations no dey favour Makinde, sti add say di Oyo State govo no fit even win presidential election for im own state. Bwala […]