500-level Student Kpai For Football Field
One 500-level Building Technology student for Covenant University, Ogun State, Toluwase Jesutunmise, don kpai as im dey jim jim bodi for campus. For statement wey University Vice-Chancellor, Professor Timothy Anake release on Wednesday say di late student bin dey train before e comot, go rest afta e complain of leg pain and fatigue. Di VC add say few moments later, im teammates notice say e dey gasp for air, come […]