Chase Illegal Migrants Comot – Abelardo de la Espriella Yarn
Colombia right-wing Presido, Abelardo de la Espriella, don order immigration crackdown, as e tell authorities make dem start to dey arrest foreign pipo wey enter di country without proper papers, and wey don commit crime, so dem fit deport dem. Abelardo wey enter office on August 7, after e campaign say e go deal with crime and drug-trafficking gangs. Immigration no be major part of im campaign, but for security […]