Abimbola Adebisi

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

How 23-Year-Old Law Student Dies After Alleged Fall From Hostel Rooftop

By: Yusuf Abuh Di Lagos State Police Command don Konfamate di death of one 23-year-old Nigerian Law School student, Faith Alayande, after she allegedly jump from di rooftop of one four-storey hostel for her school campus for Victoria Island. Police tuk, tuk, Abimbola Adebisi konfam say dis mata sef reach dia office on Friday. She say di hostel head woman, report di case and explain say another student and one […]

todayAugust 10, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds