insert_link National Federal Government Don Promise To Fix Abuja-Kaduna Train Track Within 10 Days The Minister of Transport, Said Alkali, don assure say if everything go well, dem go fit bring back Abuja-Kaduna train wey dem suspend, within the next 10 days. The minister talk this one as e visit the place wey the train accident happen on August 26, come see how dem dey clear the place. E talk say work dey move fine. E say, “As una fit see as I waka […] todaySeptember 2, 2025 18
insert_link Local I Take Responsibility For Abuja–Kaduna Train Wey Commot For Track — NRC MD The Managing Director of Nigerian Railway Corporation, Kayode Opeifa, talk say e don carry full responsibility for the Abuja-Kaduna train wey derail for Kaduna corridor on Tuesday. For Wednesday, as e dey answer questions for interview for Channels Television program 'The Morning Brief', Opeifa apologize to Nigerians and talk say as the Managing Director and Chief Executive, na him suppose take responsibility for safety matter. E also talk say the […] todayAugust 27, 2025 10
insert_link National Tinubu Say Im Belle No Sweet Am As Abuja–Kaduna Train Comot Track, Promise Quick Repair President Bola Tinubu don talk say him dey sad as Abuja–Kaduna passenger train derail, even though di president dey Brazil for official visit, him say reports about di accident don reach am sharp sharp and him go dey follow di matter closely till full details land. For him verified X handle, Tinubu say e pain am well-well say innocent people go through dat kind wahala. E send him prayers to […] todayAugust 27, 2025 9