ADC Nigeria

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Amaechi Promise To Turn Nigeria Around in Four Years if E Win 2027 Election

By : Jolayemi Olajide Former Minister of Transportation and presidential aspirant of African Democratic Congress, Rotimi Amaechi, don promise say e go transform Nigeria within four years if Nigerians elect am for 2027. Amaechi make di pledge on Thursday after e submit im nomination forms for ADC headquarters for Abuja, where e also blame President Bola Ahmed Tinubu administration for di worsening economic hardship across di country. Di former Rivers […]

todayMay 14, 2026 14

National

ADC Accuse INEC Say Dem Dey Slow Dia 2027 Election Push

By: Esther Ayoola Di African Democratic Congress don accuse Independent National Electoral Commission say dem dey use style wan stop dem from fielding candidates for 2027 elections. For statement wey tuk tuk, Bolaji Abdullahi sign, ADC tuk say INEC don refuse to collect any letter from dem because one court case sti dey for Federal High Court. Di parti now dey press for INEC to quickly change dat decision and […]

todayApril 7, 2026 16

National

Nine Senators Dump Parties Join ADC, Shake Senate Politics

By: Esther Ayoola Nine senators from different political parties’ don dump dia old parties join African Democratic Congress (ADC), change Senate arrangement. Among di lawmakers wey defect, na Aminu Tambuwal (Sokoto South), Enyinnaya Abaribe (Abia South), and Binos Yaroe (Adamawa South). Others wey also move go ADC na Victor Umeh, Tony Nwoye, Lawal Usman, Ogoshi Onawo, Austin Akobundu and Ireti Kingibe. Say, na Senate Presido, Godswill Akpabio, read dia defection […]

todayMarch 13, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds