“We Wan Carry Am” — Chelle Yarn On Super Eagles Plan Ahead AFCON 2025
Super Eagles head coach, Eric Chelle, don yarn say im and im boys dey ready to conquer di whole Africa for AFCON 2025 wey go happen for Morocco. Di coach talk say di West African giants no just dey go play, dem dey go win di cup. E remind fans say Nigeria reach di final for di last AFCON but lose 2-1 to Cote d’Ivoire, and now di plan na […]