AFCON PAMOJA

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Six-Ogbonge-Kontri-Wey-Don-Set-For-AFCON-2027.webp

Sports

Six Ogbonge Kontri Wey Don Set For AFCON 2027

Football matter don serious as six strong countries don officially book dia space to join co hosts Kenya, Uganda and Tanzania inside di upcoming 2027 Africa Cup of Nations (AFCON) tournament. Di countries wey just grab dia ticket na Morocco, Benin, Burkina Faso, Cameroon, Senegal, and Mali, after one wicked qualifiers wey shake Africa football ground on Tuesday, November 17, 2026. Dis 2027 tournament, wey dem call AFCON PAMOJA, go […]

todayNovember 18, 2026 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds