AI

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

INEC Don Set Up AI Unit Ahead Of 2027 Election

By: Kofoworola Olayinka INEC don set up special unit wey go use Artificial Intelligence, AI, to help check election results and protect im computer systems before di 2027 general election. INEC Chairman, Professor Joash Amupitan, announce dis one for Abuja for meeting with stakeholders to mark 100 days to di first vote for di 2027 election. E say INEC wan put AI tools inside di system wey dem dey use […]

todayOctober 9, 2026 8

OBODO NAIJA

INEC Warns Of AI Disinformation Ahead 2027 Election

INEC Warns AI-Generated Fake News Fit Undermine Nigeria’s 2027 General Elections INEC Chairman, Professor Joash Amupitan, give di warning on Wednesday for Abuja, during di 13th Annual International Conference of communication scholars and professionals. Amupitan, through INEC National Commissioner Sani Adam, say di commission dey audit im electoral technology systems and dey plan mock presidential election to test readiness for di 2027 polls. INEC say di measures important to identify […]

todaySeptember 3, 2026 13

obodo oyinbo

AI Misuse Fit Put Children For Online Danger

By: Olabisi Olatunji United Nations don warn gornments and tech companies make dem protect children from harmful use of AI, as more than eight out of every 10 young pipo between 15 and 24 years, now dey online worldwide. Di UN give dis warning on Tuesday, August 11, 2026, for new brief wey dem release for New York, tok say young pipo use AI anyhow, fake information and online harassment. […]

todayAugust 11, 2026 23

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds