Air Peace

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Domestic Airlines Resume Flight Operations As Aviation Unions Suspend Dia Strike On Tuesday

By: Esther Daniel Domestic airlines across Nigeria on Tuesday start to fly again inside major airports after aviation unions decide to pause dia strike. Air Peace spokesperson, Osifo-Whiskey Efe, make dis statement during one press briefing inside Lagos on Tuesday afternoon because di unions announce say dem dey suspend di action. Di airlines restart dia flights across di country on Tuesday evening after di morning strike force Air Peace alone […]

todayAugust 12, 2026 13

OBODO NAIJA

Fifth Batch Of Nigerians Return From South Africa

By: Yusuf Abuh Federal Government don bring back another batch of Nigerians from South Africa as fifth evacuation flight land for Lagos on Thursday evening. Air Peace carry more dan 180 Nigerians come back after one technical problem stop di plane from flying as earlier planned. Di latest returnees, mean say about 1,000 Nigerians don now return home since di xenophobic attacks start for South Africa. Government say evacuation exercise […]

todayJuly 10, 2026 17

National

FG Knock Air Peace CEO Say New Tax No Go Cripple Aviation Industry

By: Esther Ayoola Federal Gonment don reject claim wey Air Peace Chairman and CEO, Allen Onyema, make say new tax regime go cripple aviation industry and make air ticket cost jump. You sabi say, Onyema tuk for TV sitdon tuk Sunday di dangers wey go follow di new tax law for wi aviation. Chairman of Presidential Committee on Fiscal Policy and Tax Reforms, Taiwo Oyedele, respond on Monday say Onyema […]

todayDecember 30, 2025 28

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds