Falana Demand Police Arrest As Tear Gas Scatter Pentioners
By: Mariam Ajayi Human rights lawyer, Femi Falana, call for di arrest of police officers wey use tear gas scatter pensioners wey protest for Alausa, Lagos. Di pensioners gather for Lagos State Gorment Secretariat and House of Assembly complex dey demand dia outstanding pension adjustments and wage awards before police scatter di protest. Di retirees say di Lagos State Gorment never pay dem pension increases, consequential adjustments and wage awards […]