Alcohol Companies Nor Gree For Sahcet Alcohol Ban
Workers of alcohol companies say dem go storm di National Agency for Food and Drug Administration and Control office for Lagos today to protest Federal Government ban on sachet alcohol and PET bottles wey small pass 200ml. Di protest, wey di Distillers and Blenders Association of Nigeria dey organise, go start by 8:30am for Oshodi as dem say dem wan show dia anger over di decision. Dis one na di […]