Alcohol Dey Encourage Banditry, E Dey Destroy Brain And Kidney
By: Damilola Adekunle NAFDAC DG, Professor Mojisola Adeyeye, don warn pipo say alcohol fit damage important organs for pesin bodi. She tok say na because sachet and small PET bottle alcohol don become too common, NAFDAC ban alcohol wey dey below 200 millilitres. Adeyeye tok say even as some pipo no dey happy as dem ban am, Nigerians still dey worry about how alcohol fit affect di future of dia […]