Anambra Rehabilitation Home

1 Result / Page 1 of 1

Background

Local

Nonye Soludo Happy as Rehab Inmates Ready to Go Home

By: Mariam Ajayi Anambra First Lady, Nonye Soludo, don express happiness as some inmates for Rehabilitation Home for Nteje don recover and medically ready to return home. Soludo visit di home on Sunday, where she see inmates wey don learn different skills and dey show wetin dem sabi do. She also donate relief materials and cash to di inmates, saying rehabilitation suppose help dem regain confidence and fit contribute well […]

todaySeptember 21, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds