Sanwo-Olu Knock Residents Wey Risk Life Scoop Fuel For Apapa Bridge
By: Esther Ayoola Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, say, belle nor sweet am dat some residents dey risk dia lives unnecessarily, go scrap fuel, for road because say tanker fall for Liverpool Bridge, Apapa, say, dat kin of doings, nor make brain at all, at all. Di govo tuk with tori pipo for di state capital yesterday dat, gorment no dey play with safety of Lagosians life. E praise di […]