APC Chairmo, Yilwatda Press Tuk on Party Structure
APC National Chairmo, Nentawe Yilwatda, don clear mata say nothing spoil if more politicians join di APC from opposition side. Im yarn dis one For one media chat wey happen for Abuja, Yilwatda say APC get solid system to manage different interests as membership dey grow. E still add say the party don already prove say dem sabi handle problems, so size nor mata at all.