Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
APC National Chairmo, Nentawe Yilwatda, don clear mata say nothing spoil if more politicians join di APC from opposition side.
Im yarn dis one For one media chat wey happen for Abuja, Yilwatda say APC get solid system to manage different interests as membership dey grow.
E still add say the party don already prove say dem sabi handle problems, so size nor mata at all.
Written by: Ridwan Agbomeji
APC chairman latest update APC party leadership news APC party structure discussion Yilwatda on APC organisation Yilwatda speak on APC structure
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026