Arrest

3 Results / Page 1 of 1

Background

south west

Ogun Police Burst Criminal Network, Arrest 6 Suspects, Recover Guns

By : Jolayemi Olajide Ogun State Police Command don arrest six suspects, recover guns, bullets, generators and mobile phones for different operations for Abeokuta, Wasimi and Ibafo. According to di command tuk, tuk, Oluseyi Babaseyi, dat, na dia  Violent Crime Response Unit, SWAT and Ibafo Division naim run di parrol. The suspects wey dem arrest include Afisu Awesu, Bala Aminu, Moruf Sodiq (Okiki), Mumuni Amodu (Stone), Abayomi John (Ibafo) and […]

todayJune 17, 2026 10

Local

Kebbi Woman Land for Police Hand After She Go Bury Her Newborn Baby

Police don arrest one 20-year-old woman wey her name na Maryam Atiku for Kamba, Dandi Local Government Area for Kebbi State, as she allegedly try kill her newborn baby girl by burying am alive. According to wetin police talk for statement wey CSP Nafiu Abubakar release on Wednesday, di incident happen on June 25, 2025, when Maryam tie her baby neck with wrapper, cover her mouth, and bury am for […]

todaySeptember 4, 2025 31

Entertainment

Lil Nas X Land for Hospital After Street Fight, LA Police Arrest Am Over Suspected Overdose

Award-winning rapper Lil Nas X don enter wahala for Los Angeles as police arrest am on Thursday morning after one small wahala for street. According to authorities, dem get call around 5:30am say one man dey waka up and down Ventura Boulevard with only boxers and cowboy boots. When police reach the place, dem say the “Old Town Road” crooner charge at dem, so dem arrest am on top battery […]

todayAugust 22, 2025 66 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds