Aston Villa vs Freiburg

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sport Yarns

Yarn Wetin E Tell Aston Villa Boys Before Dem Hammer Freiburg 3–0

By : Jolayemi Olajide Aston Villa coach Unai Emery don talk wetin e tell im boys before dem use hammer scatter SC Freiburg 3–0 for Europa League final. E talk for post-match interview with TNT Sports say e just tell dem say make dem get serious hunger and show am for pitch well-well. And true-true, dem enter pitch go do di work finish am wella wella.

todayMay 21, 2026 4

Sports

Aston Villa Lash Freiburg 3–0 To Lift Di European Cup

Aston Villa do correct work on Wednesday night as dem lash SC Freiburg 3–0 for di Europa League final to lift di European cup wey dem don long for. As just blow start whistle, Unai Emery boys nor give Freiburg space to breath, as dem use heavy pressing and fast-fast passes pin dem for back. Di first goal come for middle of di first half after Villa use eye follow […]

todayMay 21, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds