BABAJIDE SANWO OLU

7 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Govo Sanwo Olu Make President Tinubu Get Happy Ending

By: Esther Ayoola Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, don yarn update, say oga presido, Bola Tinubu dey happy, as Lagos dey plan to set up Lagos International Financial Centre (LIFC). Sanwo-Olu yarn dis one for statement wey govo media tuk tuk, Gboyega Akosile sign on Monday. Say di di training na Lagos International Financial Centre organize am, TheCityUK run am, and UK government fund am. Sanwo-Olu say LIFC no be […]

todayFebruary 24, 2026 3

Lagos

Lagos Continue Free Health Drive Training To Make Road Safe

By: Esther Ayoola Lagos State Drivers’ Institute for Ikeja don continue dia free health and retraining programme for commercial drivers today, na 2,000 drivers dem wan train before di end. General Manager, Tiamiyu Afusat Abike, rake full newspaper say true, true di drivers dey receive serious coaching to stop wawawa driving for lagos Say, normally Govo Babajide Sanwo-Olu don pay di training fee normally to boost compliance, encourage responsible driving […]

todayFebruary 13, 2026 9 2

Lagos

Sanwo-Olu Call Foreign, Local Investors For Business

By: Esther Ayoola Lagos State govo, Babajide Sanwo-Olu, don wire ogbonge call to local and foreign investors to come do business for Lagos, say di state ready to do collabo, so far na business. Sanwo-Olu yarn dis one for Nigeria–UAE Investment Forum wey dem call Investopia Global Africa, wey Shelle for Victoria Island. According to baba govo, say na senior investors na put bodi for the forum and dat once […]

todayFebruary 3, 2026 16

Lagos

Lagos Gorment Promise Makoko Community Beta Life

By: Esther Ayoola Lagos State Gornment don repeat tuk, say dem go still upgrade Makoko community for Lagos Mainland, and dat, dem nor get plan to scatter pipo community. Say, Dem don put $2 million as dia own share for di project, and dem dey wait for another $8 million from United Nations to start work. Special Adviser to Governor on eGIS and Urban Renewal, Dr Babatunde Olajide, ni dey […]

todayFebruary 3, 2026 2

Lagos

Govo Sanwo-Olu Accuse NGOs Say Dem Dey Cash Out From Makoko Demolition

By: Esther Ayoola Oga Govo, Babajide Sanwo-Olu of Lagos State don send accusation to local and foreign Non Gorment Organizations say, dem dey use di Makoko demolition mata take cash out and dat evidence full ground. Im put dis one for tori tuks with news waka waka dem, say, di state carry out di demolition for di safety of di people, because many houses dey under high-tension cable. Sanwo olu […]

todayJanuary 20, 2026 9

Lagos

LASU Don Open Biggest University Library For West Africa

Governor Babajide Sanwo-Olu, wey be di Visitor to Lagos State University (LASU), go unveil di university’s new library complex on Tuesday, October 21, 2025. Di library, wey dem name Babajide Olusola Sanwo-Olu Library Complex, na 4-storey structure wey get 350-seater library with plenty different sections. According to Juril Gawat, wey be di governor’s Senior Special Assistant on New Media, di complex carry 24-hour reading rooms, seminar halls, conference halls, administrative […]

todayOctober 21, 2025 47

Lagos

Sanwo-Olu Dey Jolly As Dem Give National Arts Theatre New Name: Wole Soyinka Centre For Culture And Creative Arts

"Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, talk say di reopening of National Arts Theatre, wey dem don rename Wole Soyinka Centre for Culture and Creative Arts, na like new life for one national icon and celebration of Naija creative spirit." "For im keynote speech wey e deliver for di commissioning ceremony wey President Bola Ahmed Tinubu, First Lady Senator Oluremi Tinubu, Senate President Godswill Akpabio, Speaker of House Tajudeen Abbas plus […]

todayOctober 2, 2025 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app