Family Set Jan 14 Burial Date to Bury Three Broders Wey Kpai for the GNI Fire
By Ebi Oboko Unto updates for lagos fire accident marras, say three Omatu brothers wey kpai for di fire wey burn Great Nigeria Insurance House for Lagos Island, say dem go bury dem on January 14. Na As dem sister, Mimi Nonyerem, tuk dis week, dem go do service of songs on January 7, while burial go happen on January 14. U sabi say, Di fire start from fourth floor […]