benue state

5 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

NAF Helicopter Land For Farm After Kidnapper Operation

By: Kofoworola Olayinka Nigerian Air Force, NAF, don explain say one of dia helicopters wey land for farmland for Makurdi, Benue State, dey return from operation against suspected kidnappers along Enugu-Benue boundary. NAF spokesman, Air Commodore Ehimen Ejodame, say di helicopter provide close air support to ground troops during operation for Ogbadigbo area, wey help disrupt activities of di suspected kidnappers. Ejodame say di pilot later make precautionary landing about […]

todayOctober 8, 2026 7

Politics

KNN Vex for Obi Matter, Say Make Dem Check Am

By: Kofoworola Olayinka KNN don condemn di alleged blocking of Peter Obi convoy for Makurdi-Gboko Road as “barbaric, dangerous and totally unacceptable” while e dey travel go Yelwata to sympathise with victims of recent attacks. Videos wey dey circulate online show some youths carrying sticks and blocking di road, forcing Obi convoy to stop as di former Anambra State gofnor dey head to di community. Obi allege say an aide […]

todaySeptember 9, 2026 16

Politics

Igbo Group Give Benue Govo 24 Hours to Gbab Obi Blockers

By: Kofoworola Olayinka Igbo Heroes and Icons Foundation don give Benue Gofnor Hyacinth Alia 24 hours to identify and arrest suspected thugs wey allegedly block Peter Obi convoy for Makurdi-Gboko Road on Tuesday. Di group say Obi dey enter Benue to sympathise with families wey lose loved ones for Yelwata killings, but youths carrying sticks and other objects reportedly stop am and force am turn back go Plateau State. Foundation […]

todaySeptember 9, 2026 13

OBODO NAIJA

Tinubu Tell North-Central Make Dem Join Body Fight Insecurity

By: Blessing Aminu Presido Bola Tinubu don call traditional rulers, religious leaders, youths, women and communities for North-Central make dem join body wit gorment and security agencies fight insecurity. Tinubu tok dis for 2026 North-Central Security Summit for Makurdi, Benue State. Di Presido, wey SGF George Akume represent, tell traditional and religious oga make dem dey alert security agencies anytime dem notice danger. E also beg Nigerians make dem share […]

todayAugust 31, 2026 16

OBODO NAIJA

At Least 17 Kpai As Armed Men Attack Mbalom For Benue State For Easter

For Mbalom community for Gwer East, Benue State, say at least 17 pipo na im kpai after armed men attack on Sunday during Easter celebrations. Eyewitness tuk say dem fire gun wotowoto, burn houses, and force pipo run enter bush. Local resident wey nor wan give name tell newsmen say many pipo still dey miss from di race wey dem run and dat like dis dem sti dey find pipo […]

todayApril 6, 2026 25

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds