insert_link International 11-Year-Old Boy Shoot Farm Worker Die Police for Limpopo don confirm say one 11-year-old boy mistakenly shoot one farm worker die as he dey try shoot guinea fowls for one farm wey dey Thabazimbi. Di incident happen on Saturday when di boy carry im papa gun and e go off, bullet come hit di worker wey dem believe say dey in him 30s. Police spokesperson, Malesela Ledwaba, talk say officers rush come di scene and meet […] todayOctober 14, 2025 3