Oil Price Jump as Trump Vow Say Iran Sea Blockade Go continue
By : Jolayemi Olajide US Presido, Donald Trump dey press tuk oh, say US naval blockade for Iran go fit last for months, as oil price go rise, dat dem nor understand wetin IRAN dey do. According to tatafo, Trump go gat wait for fresh military briefing on possible action against Iran from top US military commander Admiral Brad Cooper. As peace tuks between Iran and America still nor get […]