obodo oyinbo

Oil Price Jump as Trump Vow Say Iran Sea Blockade Go continue

todayJune 4, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

US Presido, Donald Trump dey press tuk  oh,  say US naval blockade for  Iran go fit last for months, as oil price go rise, dat dem nor understand wetin IRAN dey do.

According to tatafo, Trump go gat wait for fresh military briefing on possible action against Iran from top US military commander Admiral Brad Cooper.

As peace tuks between Iran and America still nor get beta head, Trump and Russian President Vladimir Putin talk on phone about di crisis.

Putin warn say any new war move by America and Israel against Iran fit bring serious damage.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds