Brighton

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Must Read: Di Reason Why Man United Comot For Carabao Cup

First Half As we enter di 10th minutes for Manchester United Carabao Cup match against Brighton, everything dey shine shine for United as Young winger,  Shea Lacey tear net with debut goal. Mason Mount follow am two minutes later with better volley wey bounce for ground before e touch net, and united dey lead 2-0, Old Trafford dey shake, and di night dey look like another step forward for Michael […]

todaySeptember 18, 2026 22

Sports

Femi Azeez Join Brighton On Four-Year Deal

By: Kofoworola Olayinka Nigerian winger Femi Azeez don move from Millwall join Premier League side Brighton & Hove Albion on four-year contract. The 25-year-old winger impressed last season for Millwall, where e score 15 goals and provide 13 assists in 77 appearances. Azeez performance also earn am place for PFA and EFL Championship Teams of the Season. Brighton complete the deal after both clubs submit deal sheet before transfer deadline, […]

todaySeptember 2, 2026 25

Sports

Man United Table £60m For Baleba

By: Mariam Ajayi Manchester United don make initial £60 million offer for Brighton midfielder Carlos Baleba as dem continue to strengthen dia midfield ahead of di new season. United bin try sign di Cameroon international last summer but Brighton valuation wey pass £100 million make di deal no happen. But Baleba price don drop significantly and after United fail to sign Matheus Fernandes, dem don return for di midfielder again. […]

todayAugust 19, 2026 21

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds