INEC Stand Ground say any Primaries wey nor follow timetable, Otilor
By : Jolayemi Olajide INEC don warn political parties say any primary election wey dem do after May 30 deadline no go count oh, except higher court cancel the earlier judgment. National Commissioner Mohammed Kudu Haruna naim package for statement on Friday, say parties suppose still follow the Electoral Act 2026 until Court of Appeal decide on INEC appeal. Dis mata sef sup based on one Federal High Court […]