Carabao Cup

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Must Read: Di Reason Why Man United Comot For Carabao Cup

First Half As we enter di 10th minutes for Manchester United Carabao Cup match against Brighton, everything dey shine shine for United as Young winger,  Shea Lacey tear net with debut goal. Mason Mount follow am two minutes later with better volley wey bounce for ground before e touch net, and united dey lead 2-0, Old Trafford dey shake, and di night dey look like another step forward for Michael […]

todaySeptember 18, 2026 7

Sports

Kai Havertz Last-Minute Goal Send Arsenal Go Carabao Cup Final

By: Esther Ayoola Arsenal don konfamat demself for Carabao Cup final afta dem beat Chelsea 1‑0 for Emirates Stadium on Tuesday night.   Di match no too get chance, but for last minute of six minutes added time, late goal from Kai Havertz ni wunjure Chelsea for ground.   Dis goal give Arsenal di 1‑0 win for di match and 4‑2 for aggregate, make Chelsea cry beta style.

todayFebruary 4, 2026 32 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds