Pope Leo XIV Explain Why God No Go Hear Di Prayers Of Those Wey Dey Cause War
By: Esther Ayoola Pope Leo XIV don cut chain oh, say, God nor go hear di prayers of pipo wey dey cause war, problem left, right and centre. Di Pop yarn dis one after di Angelus prayer, E pray for Christians for Middle East wey dey suffer because of the fight and no fit celebrate dia holy days. Earlier this week, im ask make all sides stop di war and […]