Heavy Crucifix Pull Off Wall, Kpai Catholic Priest
Wonders dem say e nor get end, na so Catholic priest, Father Patricio Sánchez Molinari, take kpeme for Ecuador, nor be small village pipo doings, say one heavy wooden cross fall untop am as hin dey celebrate Mass for Our Lady of Perpetual Help Church for Guayaquil, Ecuador. Dis sad incident hapun on Saturday during one service signature, and di whole thing show live as e dey hapun on top […]