NFF Appoint Eguavoen and Danjuma To Coach Di Falcons
By: Adekunle Damilola Nor be small shocky shocky for Naija football space, like dis na NFF give senior man, former Super Eagles coach, Augustine Eguavoen AKA Cerezo, say make im go role with di babes as interim coach of di Super Falcons so dat dem go focus on dia 2028 Olympic Games qualifiers. Say na Cerezo go train di senior girls as dem dey prepare to face Comoros for di […]