china investment nigeria

1 Result / Page 1 of 1

Background

International

China Pledge Support For Nigeria Port Modernisation

Di government of di People’s Republic of China don pledge technical and diplomatic support to Nigeria as di country dey push to modernise and automate dem seaport operations. Di commitment come from China Vice Minister of Transport, Mr Li Yang, during im bilateral meeting with Nigeria Minister of Marine and Blue Economy, Adegboyega Oyetola, for London. Mr Li hail President Bola Tinubu for creating di Marine and Blue Economy Ministry […]

todayNovember 26, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app